It's your Boy 2nez
It's Kufiblack
It's Dlawrenzz on the beat...
Pre Chorus:
This is Akwapoly
CEN are out to vibe o!
Campus life is worse than what we really really thought o!
What is life, if we suffer at the end we fail o!
Mama prays for success
All we do is pay for all eh eh
Pre Chorus 2: 2nez
Student ginger..ginger
Everything don dey bitter..bitter
CEN student ginger..ginger
Ju'ma'pel in the winter..winter
No be lie we dey for the campus mehn!
No fit die survival of the fittest mehn!
Everytime Garri we dey sip mehn!
We don face what student dey face mehn!
Aluta Song brings Aluta mood
Aluta Continua
Victoria Acerta
(2x)
Verse by Kufiblack
Ah ,
time don reach make we gather, AKP boys like this don dey para
Our girls sef don dey halla , Shout out to my guardian Dem wey dey Carter
Things to pay sef dey dance buga
But with we God, we dey bounce look ham!
Forward we go , backward never
My own na to run my things make e balance
It is all about aluta , struggling dey, las las we go win ham , who say e no go end, bō ition, we go win ham, lie lie victory is our portion
In short time me go dey flex , that's when my problem go dey less, even my people go proclaim say, even this boy sef don dey sell
Chorus :
Aluta Song brings Aluta mood
Aluta Continua
Victoria Acerta
(2x)
Verse by 2nez
Ihenemu kamitoro, ighedebi hey
(When I walk on the street, people shouts hey)
Onye mama kamisoro, onyedi okay
(Is because of my mother that I want to be okay)
I thought I was the badder by that time I dey okay
But now I dey for campus I know life is not okay
Yeah
I have many questions
We talk about sound Education
Is not really all about the mansion
What you offer to students with passion
Sometimes you call your father, many times you call your mother
To tell them all that matter, that this school is really harder
What really really matter is the money and the prayer
They end up to dey para and you end up really bordered
We dey for the school mehn
Na only God dey run the things mehn
To buy manual Na wahala mehn
Even textbook Na my matter mehn
Yeah yeah...
Chorus :
Aluta Song brings Aluta mood
Aluta Continua
Victoria Acerta
(2x)
(Call and response)
You say,
Aluta... (Aluta)
Aluta... (Aluta)
Aluta... (Aluta)
Aluta... (Aluta)
Aluta... (Aluta)
Aluta... (Aluta)
Aluta... (Aluta)
Aluta... (Aluta)
Aluta... (Aluta)
Aluta... (Aluta)
Aluta... (Aluta)
Aluta... (Aluta)
Aluta... (Aluta)
Aluta... (Aluta)
Aluta... (Aluta)
Bridge:
Aluta Song brings Aluta mood
Aluta Continua
Victoria Acerta
(2x)
Yeah eh eh...


1 Comments
amazing
ReplyDeleteTell us your thoughts